Ferrari - Yemi Alade

Ferrari - Yemi Alade

Год
2016
Язык
`Engelska`
Длительность
206880

Nedan finns texten till låten Ferrari , artist - Yemi Alade med översättning

Låttexten " Ferrari "

Originaltext med översättning

Ferrari

Yemi Alade

Oh oooo ah ah

Uhmm oh baby ah ah

Ferrari, salary ah ah ah

If you love me you go buy me Ferrari

If you like me you go pay me salary

Soup wey sweet na money dey cook am

If you want it you go spend to chop am

Cos I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

Oga tia ga na kpa we t’ego

My mate they do holiday for Chicago

Container nola isi na normal excuse o

I don dey wait so tey wait come dey wait me oh

My front eh, my back eh

Dey do you ishin gbaka

If you want to gbadun me well

Mr. Man you must ginger

Gucci oh Fendi oh

Otelu me teyin telu mufu

No dey call me sweet pie with nothing oh

If you love me you go buy me Ferrari

If you like me you go pay me salary

Soup wey sweet na money dey cook am

If you want it you go spend to chop am

Cos I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

Oga I don tire to stay mainland

E no go bad if you buy me mansion for Banana island

Open supermarket for me for Netherlands

Nothing suppose too much for me

As your sweetheart oh eh

My front eh, my back eh

Dey do you ishin gbaka

If you want to gbadun me well

Mr. Man you must ginger

Gucci oh Fendi oh

Otelu me teyin telu mufu

No dey call me sweet pie with nothing oh

If you love me you go buy me Ferrari

If you like me you go pay me salary

Soup wey sweet na money dey cook am

If you want it you go spend to chop am

Cos I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

I love you no be mouth oh, oh oh

No be mouth oh eh

Love no be for mouth oh ah ah

No be mouth oh eh

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder