Oh My Gosh - Yemi Alade

Oh My Gosh - Yemi Alade

Альбом
Empress
Год
2020
Язык
`Engelska`
Длительность
198420

Nedan finns texten till låten Oh My Gosh , artist - Yemi Alade med översättning

Låttexten " Oh My Gosh "

Originaltext med översättning

Oh My Gosh

Yemi Alade

Oh yeah yeah yeah, oh yeah yeah

Oh my gosh oh, Oh my gosh oh

Oh My Gosh oh, oh oh, ohoh

My Tomatoe Joss', na wetin he dey call me

Him no know wetin I do wey make am mad over me

Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me

Him say as e be, no other girl fit overthrow me

I no go do you corner (corner, corner)

Na you my true lover, (lover, lover)

Whether winter or summer, (summer, summer)

Baby me no go freaker, (freaker)

Me no go freaker, for you am I no go area (Eh no go area)

Many toasters for my area, many toasters for my area

But I no give them face, (for you I’m a no go area)

Love no dey them face, (eh no go area)

What ?!

Eh eh eh, am taken

Oh noo, am taken

Oh my gosh ohh, oh my gosh ohh

Oh my gosh ohh, eh am taken

Baby you good, you good for me

The only one for me oh, oh oh

Ekwu ekwu, eme eme, we go always agree oh, ohoh

Ah, if you say make I calm down, calm down

If you say make I fire up, fire up

If you say make I start to bark like a Bingo wey just dey jump off

I no go do you corner (corner, corner)

Na you my true lover, (lover, lover)

Whether winter or summer, (summer, summer)

Baby, me no go freaker, (freaker)

Me no go freaker, for you am I no go area, (Eh no go area)

Many toasters for my area, many toasters for my area

But I no give them face, (for you I’m no go area)

Love no dey them face, (eh no go area)

What!

Eh eh eh, am taken

Oh no, am taken

Oh my gosh oh, oh my gosh ohh (am taken oh)

Oh my gosh oh, oh ohh, oh ohh

My Tomatoe Joss', (joss), na wetin he dey call me, (Gosh)

Him no know wetin I do wey make am mad over me, (ahh)

Fine girls them plenty, but he leave them and he chose me

Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Yemi Alade oh, (Oh my god, Fiokee), ohh

Effyzzie yeah yeah yeah

Coublon oh, e dey beat oh

Lover, lover (Swaps swaps), lover, lover

Summer, summer

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder