Oga - Yemi Alade

Oga - Yemi Alade

Год
2018
Язык
`Engelska`
Длительность
181340

Nedan finns texten till låten Oga , artist - Yemi Alade med översättning

Låttexten " Oga "

Originaltext med översättning

Oga

Yemi Alade

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Oga

As you see me

I be Oga, no be package oh

As you see me

Dem dey call me chairman oh

And even if you follow me go my village

Dem dey feely me ooooh

As you see me

For we side na big boys oh

Everything stew everything nice

Too much sauce, you go fear spice

Las las oh (hey) we go dey alright

Shey you want bet

Make we roll dice

No nii no nii oooh

We turn around ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

Oga oga

Dem be credit the show

Think na so we go dey dress up

Oga oga

Dem be think say na joke

Oga like that

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Ehn Ehn Ehn Oga… Ehn Ehn Oga

Obi mo bi mo

Ebubedike… Ice Water

Obi mo bi mo

Happy yourself baby ooh

Enjoy your life baby oh

Happy yourself baby oh

E sweet for this side baby oh

Wetin dey constant (enjoyment)

Flexing abundance (enjoyment)

Very important (enjoyment)

Living your best life

Everything stew everything nice

Too much sauce, you go fear spice

Las las oh we go dey alright

Shey you want bet

Make we roll dice

No nii no nii oooh

We turn around ooh

No nii no nii oooh

Oga ni mi oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

(Oga like that)

And the credit e show

Na so we go dey bless up

(Oga like that)

Dem been think say na joke

But na dem don dey stand up ooh

(Oga like that)

Family dey buzz my phone

But the money still dey pile up ooh

(Oga like that)

The girly is always online

But the data no di run out oh

(Oga like that)

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder