Nedan finns texten till låten Skit 2 (Cause Trouble) , artist - Lil Kesh med översättning
Originaltext med översättning
Lil Kesh
Gbeke there
Who be that talk say he won get pwoblem
Wetin dey worry you
You dey won cause trouble for me abi
Dem never tell you who I be
The last time wey we show for the final background
Na him we discover say some guys wey dem dey for the observation
Them dey yan say them go gimme pwoblem
Naim I look down I say yeey
All dem dese guys dem won cause trouble for the area ehn
I give dem my last warning
If una try me I go give una pwoblem
I say if una show anyhow I go giv una doggy
Dem say which dog again una get dog for house
I say we no get dog na
If una burst bottle u no wetin I go do for here
You know wetin I go do for here
I go just pull my shoe run
Una dey craze
Na me una won kill
Gbeke där
Vem är det snacket säger att han kommer att få problem
Du oroar dig inte
Du kommer att orsaka problem för mig
De säger aldrig vem jag är
Sista gången vi visar för den sista bakgrunden
Na honom vi upptäcker, säger några killar som vill ha iakttagelsen
De säger att de ska ge mig ett problem
Naim jag ser ner jag säger yeey
Alla dem dese killar dem vann orsaka problem för området ehn
Jag ger dem min sista varning
Om du inte provar mig, ger jag ett problem
Jag säger att om inte visar hur som helst, jag går give en vovve
Dem säga vilken hund igen una få hund för hus
Jag säger att vi inte skaffar hund na
Om en sprängd flaska inte väter jag går till här
Du vet vad jag ska göra för här
Jag går bara dra min skolopp
Una dey vurm
Namn me una won kill
Låtar på olika språk
Högkvalitativa översättningar till alla språk
Hitta texterna du behöver på några sekunder