Standing Ovation - Tiwa Savage, Olamide

Standing Ovation - Tiwa Savage, Olamide

Альбом
R.E.D
Год
2016
Язык
`Engelska`
Длительность
190560

Nedan finns texten till låten Standing Ovation , artist - Tiwa Savage, Olamide med översättning

Låttexten " Standing Ovation "

Originaltext med översättning

Standing Ovation

Tiwa Savage, Olamide

It a brand new dance my people

This na new dimension

No dey dull yourself

You better tune into the station

When the boss dey yarn

You got to pay all your attention

Tell everybody say your boo

Is back from her vacation

If you wan retire make you come collect your pension

Cause I dey come with fire

You know I don’t need to mention

Anything wey them do

They no fit make me change formation

As I bring this gyration

Omo see standing ova…

My oh my oh mine

Please tell me why oh why

They say they want more

They can’t get enough

They wanna go crazy like before

Ejeka jijo… jijo

Ejeka wajo… wajo

Ejeka jijo… jijo

Ejeka wajo… wajo

Ejeka jijo… jijo

Ejeka wajo… wajo

Ejeka jijo… jijo

Ejeka wajo… wajo

Hol' up oga chairman oh

Akpako yehn sha malo

When we put it down and low

Eni duro wo tan, rara no

Ye, ko si ewu loko longe

Longe fun rarai, ewu

Ema lo mu eran elede ke fi se obe insiewu

Awon omomi n’sale eko

Wan ti n ya’ngosi fun sokoto ah

Wan ki gan sako to

Bose jo shoki lo’n jo azonto

Oya shakiti bobo ah

Kini bolo, keji bolo pan bolo

Two bolo, one bo noni

Ejeka jijo… jijo

Ejeka wajo… wajo

Ejeka jijo… jijo

Ejeka wajo… wajo

Ejeka jijo… jijo

Ejeka wajo… wajo

Ejeka jijo… jijo

Ejeka wajo… wajo

Yeah oh yeah

Ata to iyo dun, shoko yokoto

Awon omo lepa shandi ati awon roboto

Them boogie down to the rhythm

Wan fo rogoto

Tiwa Savage oga madam oya demo lo

Oshey oshey baddo sneh

Ati bere gan dem they fear

See as people dey feel us sneh

Spending money like we don’t care

Oluwa lo n se money na God dey bless us oh

Are you not entertained

Simple yes or no

My oh my oh mine

Please tell me why oh why

They say they want more

They can’t get enough

They wanna go crazy like before

Ejeka jijo… jijo

Ejeka wajo… wajo

Ejeka jijo… jijo

Ejeka wajo… wajo

Ejeka jijo… jijo

Ejeka wajo… wajo

Ejeka jijo… jijo

Ejeka wajo… wajo

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder