Dis Love - WizKid, Tiwa Savage

Dis Love - WizKid, Tiwa Savage

Год
2020
Язык
`Engelska`
Длительность
155000

Nedan finns texten till låten Dis Love , artist - WizKid, Tiwa Savage med översättning

Låttexten " Dis Love "

Originaltext med översättning

Dis Love

WizKid, Tiwa Savage

Top boy

Yah

Tell me baby girl how you dey o?

Baby tell me make I know how you dey o?

Baby tell me how much I go pay o

And we go fly go anywhere for holiday o

This love na walangolo

This love na wantinti

Make we play like we dey movie o

That kind play wey you go dey play mummy oo

Mummy o mummy o Mummy ooo

Girl na me go dey play Daddy oo

Girl if you be baby I be nanny o

See as you fine like Agbani o

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

[Tiwa Savage

Anywhere you dey

I go dey o

Long as I dey with my baby o

Wetin them no know them go hate o

Kiss me baby make them vex o

Carry the matter for their head o

Kiss me baby make I rest o

Nobody do me like you do

Kiss me baby make them vex o

This love na walangolo

This love na wantinti

This love na walangolo

This love na wantinti

[Wizkid[

Baby girl I love you

Sit down pon it

Baby girl come whine up pon it o

I know you love this beat, sweet melanin

Oh you could be my sweet Seniorita

American girl come whine up for me

My Jamaican girls come whine up for me

Ojota girls come whine am for me

My Caribbean girls come burst up for me

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

London boy come give it to me

All my Lagos boys them spend it on me

Jamaican boys them jam it for me

My American boys them swag it for me

Yea

Sho ma wa

Sho ma kpalangolo

Wa

Sho ma wa

Duro le

Baby make I dey where you dey

Come make I show you special loving

This love na walangolo

This love na wantinti

This love na walangolo

This love na wantinti

DJ Spinall

Give it to me

Give it to me

Give it to me

Spinall

Wahgwan

Spellz

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder