Wash Wash - Eldee

Wash Wash - Eldee

Альбом
Undeniable
Год
2012
Язык
`Engelska`
Длительность
232700

Nedan finns texten till låten Wash Wash , artist - Eldee med översättning

Låttexten " Wash Wash "

Originaltext med översättning

Wash Wash

Eldee

Eldee the don, sarz on the beat, it’s Trybe records, Oshe!

You see this chemical, if you use it to wash this paper, it will turn to

dollars.hehehe

3k BIS?

They say dem don turn am to 1−5

20kobo for phonecall?

Contract line na sign say you dey ball?

Me?

I dont go to the mainland

I stay close to banana Island

Excuse me what is BRT

When in the club i chill in VIP

Huh, Im going to feature wyclef

Jonathan dey pick my call himself

Ooooh jay-z too dey ping me jor

I been dey follow messi play before

See me, i only fly first class

Na me wey produce fimile for kas

This my new gbedu na him sure pass

Ask my mom i came first in every class… in every class

We dey wash

Everybody’s always tryna be posh

Pretending like say we dey floss

But if u really check am na wash we dey wash

We dey lie

To look better than the next we try

And everybody is a balling guy

But if u really check am na wash we dey wash

Louis vuitton

Fendi gucci prada ferragamo

She say her shoe na chris lobu-ton

She say she no dey wear tailor lauren

Ive never eaten amala

Ive never tasted alomo or paraga

Me?

ive never taken okada

Ive never ever had pure water

I only wear human hair o

Its from Dubai me i dont ever shop here o

I have four blackberry handsets

Im goin to have my wedding in seychelles

Noo i dont kiss on the first date

After clubbing i can’t go to a guys place

Without make-up i still have a fine face

Im serious this is my first time nowwww

We dey wash

Everybody’s always tryna be posh

Pretending like say we dey floss

But if u really check am na wash we dey wash

We dey lie

To look better than the next we try

And everybody is a balling guy

But if u really check am na wash we dey wash

Fashola is a close friend

Dem show my video for CNN

O boy see as i dey pop rose

Im a friend of aliko dangote

I no dye wear one shoe twice

When i dye shop i no dye ask for price

I only basmati rice

Barack obama dey call me for advice

U see the lord sent me to you

It is well just sow a seed or two

The more you sow the more you reap

Do more my guy dont be cheap

Im a youth too i share your plight

Thats why i’m here to fight for your right

Vote for me and i will give you light

After we win everything will be alright… Alllright!!!

We dey wash

Everybody’s always tryna be posh

Pretending like say we dey floss

But if u really check am na wash we dey wash

We dey lie

To look better than the next we try

And everybody is a balling guy

But if u really check am na wash we dey wash

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder