Wanted - Wande Coal

Wanted - Wande Coal

Альбом
Wanted
Год
2015
Язык
`Engelska`
Длительность
254470

Nedan finns texten till låten Wanted , artist - Wande Coal med översättning

Låttexten " Wanted "

Originaltext med översättning

Wanted

Wande Coal

Black Diamond

Black Diamond

It’s Wande Coal

Major Bangz

Won wa mi nigboro

Them dey find me nigboro

Won gbo mi nigboro

And them dey hear me mi nigboro

Cos awala’n fowosere

Apo apo al’owo lowo

Cos awala’n fowosere

Apo apo al’owo lowo

Won gbo mi nigboro

And them dey hear me mi nigboro

Won wa mi nigboro

Them dey find me nigboro

Cos awala’n fowosere

Apo apo mo l’owo lowo

Awama’n fowosere

Mopo mopo al’owo lowo

Eh ye ye ye ye

Tell these people say I don come now yeah

Tell these people say I don come make dem hear

People wey dey talk bad things make dem hear

E don tey when I dey do things ino dey see ya

Everytime dem dey shake

Everytime dem dey want to celebrate

Me I don dey thank God say I make am

You sef thank God you go make am oh oh oh

Balance well and check am

So many brothers dem dey player hate

Money going round so I rotate

Now come on bodyguard make you protect am

It is funny how you dey see me

Shey na because I no dey jam before

Shey na because I don dey break the law

But don’t forget na me be the key to the door

Won wa mi nigboro

Them dey find me nigboro

Won gbo mi nigboro

And them dey hear me mi nigboro

Cos awala’n fowosere

Apo apo al’owo lowo

Cos awala’n fowosere

Apo apo al’owo lowo

Won gbo mi nigboro

And them dey hear me mi nigboro

Won wa mi nigboro

Them dey find me nigboro

Cos awala’n fowosere

Apo apo mo l’owo lowo

Awama’n fowosere

Apo apo al’owo lowo

Eh ye ye ye ye

Baby my gbedu just dey drop

They call me Wande coal

And am moving up up

And all the girl start

To dey shake their booty non stop

Na where I dey work na there I must chop

And anytime I dey try to explain

To my people say

My people dey doubt

Dem talk say me I no fit stand

Abi na them get when i over understand

If you want to try me

You can go and chop sand

Some people still be looking like life is a joke

Instead them to be working

And be hustling for the dough

My people need to appreciate abi to let me know

And all the celebrities they already know

So this is what I’m tryna say basically

Anytime you see me make

You know say money dey

No jibiti you go know say money dey

If you go GTB you go see say money dey

Won wa mi nigboro

Them dey find me nigboro

Won gbo mi nigboro

And them dey hear me mi nigboro

Cos awala’n fowosere

Apo apo al’owo lowo

Cos awala’n fowosere

Apo apo al’owo lowo

Won gbo mi nigboro

And them dey hear me mi nigboro

Won wa mi nigboro

Them dey find me nigboro

Cos awala’n fowosere

Apo apo mo l’owo lowo

Awama’n fowosere

Apo apo al’owo lowo

Eh ye ye ye ye

See sugar

Shebi na very important people we be

We no be regular

Shebi na game we dey play

We go play am the way we dey play snooker

Take it easy well easy with my people

And e no matter what you say

As long as we keep it burning everyday

Won wa mi nigboro

Them dey find me nigboro

Won gbo mi nigboro

And them dey hear me mi nigboro

Cos awala’n fowosere

Apo apo al’owo lowo

Cos awala’n fowosere

Apo apo al’owo lowo

Won gbo mi nigboro

And them dey hear me mi nigboro

Won wa mi nigboro

Them dey find me nigboro

Cos awala’n fowosere

Apo apo mo l’owo lowo

Awama’n fowosere

Apo apo al’owo lowo

Eh ye ye ye ye

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder