Oh No No - Wande Coal

Oh No No - Wande Coal

Год
2017
Язык
`Engelska`
Длительность
198050

Nedan finns texten till låten Oh No No , artist - Wande Coal med översättning

Låttexten " Oh No No "

Originaltext med översättning

Oh No No

Wande Coal

Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you

Oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you

Oh no no, I can’t wait, can’t wait to meet you

Oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn

about you

Why be say why be say

All the boys all the men, everybody just dey follow you

Why be say even for IG gan

Even for facebook, twitter all of them just dey hala you

Why be say

E be like say you use jazz

I no understand the thing wey you do wey you dey scatter my brain

I dey wait me sef I dey wait make I catch you for road oh

Baby girl you I want oh

Baby girl I go give you Ego

Give you give you everything

You can have anything you want oh

Cos this your maggi gan is ajinomoto

Ekwegi, girl you dey ginger me

Can I be your sugar daddy

Girl you’re my fantasy

Yeah!

Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you

Oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you

Oh no no, I can’t wait, can’t wait to meet you baby

Oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn

about you

Idioke, wa y’oma idioke

I tell all my guys needi oke

Omo to’shan t’owa l’oke

Just want you to know that I’m serious

Serious, no mind this other fake niggas they unserious

Niggas too slow, I’m fast and furious

I’m getting that chick, I’m a genius

Yeba!

Omo me I’m on another level oh

Yeba!

Omo me I’m on another level oh

Yeba!

Niggas wanna come back to my tempo

Yeah!

They can’t come back to my tempo

Cos they don’t understand my level oh

Niggas cannot comprehend the level oh

Niggas cannot step up to the level oh

Cos they were never on my level oh

Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you

Oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you

Oh no no, I can’t wait, can’t wait to meet you baby

Oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn

about you

Oh no no, girl you looking so fine everybody just dey talk about you

Oh no no, even for your street all of them, everybody just dey yarn about you

Oh no no, I can’t wait, can’t wait to meet you

Oh no no no, even for your street why be say all of them they just dey yarn

about you

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder