Life Anagaga - Timaya, M.IDe Rebirth

Life Anagaga - Timaya, M.IDe Rebirth

Альбом
Timaya Vol.1
Год
2018
Язык
`Engelska`
Длительность
305690

Nedan finns texten till låten Life Anagaga , artist - Timaya, M.IDe Rebirth med översättning

Låttexten " Life Anagaga "

Originaltext med översättning

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth

E crizy iyafo fino

Yes, yes y’all

This is a public service announcement, Mr Incredible featured by the one and

only, Egberi Popsi, Number 1 of Bayelsa

Enuf respect to Jehova himself

Enuf respect to Black buddy

Everybody wey dey for street O

I hope say una dey feel me O

When i keep on hustling

People keep on boning

People keep on frowning, say i dey waste time

Nobody believe me, only Jehovah just keep me

See, Morning and Nite, my Mama dey pray

Say one day i go dey OK

When i dey for street, the people wanna bring me down

See people wanna-wanna make me frown

(Life anagaga 2x)

Onyemuru na turn by turn

(Life anagaga 3x)

Onyemuru na turn by turn

Life anagaga

When i keep on hustling

When i was struggling

Nobody believe in me

Nobody have faith in me

But i just know say one day e go beta

I know say one day, me i go make am

Now i don dey make am, everybone don dey bone

See the people dem want to bring me down

No matter how you try, the people wanna bring you down

Oh!

My Papa you try, dem won dey make you frown

So

(Life anagaga 2x)

Onyemuru na turn by turn

(Life anagaga 3x)

Onyemuru na turn by turn

Life anagaga

Its a brand new life that am living

Brand new moto, brand new everytin

Brand new money & a brand new house & a brand new girl O

Everytin about Man, be a Watabambam

When i come, everybody wanna rap-a-pam pam

Dem dey call me Lil wayne, call me young money

Cuz i dey for black buddy (black buddy)

Anytime i look at my life, i want to cry

Anytime when i look up, water dey comot from eye

That’s why anytime that i sing i just dey say Chai

Many people wam make i die

Carry the horse to stream to drink water, you no go force am to drink water

You can carry the horse to stream to drink water, dem wan to give me Gutter

water (Abu Ventures)

Everybody life anagaga

Onyewuru na turn by turn

I dey scratch dem like Otapiapia

I dey chuk dem like say na Biabia (like say na biabia)

Onyemuru na turn by turn O O

Shoes he gat it, gat it (got it);

Shirt he gat it, gat it (got it)

Money i gat it, gat it;

House i gat it, gat it

Anytin you want O, I can Transform ya O

House i gat it, gat it, Money i gat it, gat it;

Clothes i gat it, gat it;

Shoes i gat it, gat it

Anytin you want, anytin i can give you O O (Call me M. I, ya let’s go)

M.I.

Way back then, i was so razz

Before anybody ever heard my vocals

Before i was, and the shows and promoters

Man dey sleep by himself, i mean no gurls

I remember wen guys couldn’t toast

Cuz to toast, you need bread and the bread wasnt clothes

And the clothes that we pose with, to get noticed

Was from Yaba bend-down and so no chicks

But ask about me now, Google M.I.

I gat so many shows, they call me the event guy

I fly so many times a year, i should rent sky

Keep it up for Mr. Incredibulent guy

Call M. I, Mr. I don try

I gat the Doe baby, wetin you wan buy

And all my enemies now, wetin dey wan try

I dey glow like the sunshine

And now, House i gat it, gat it;

Money i gat it, gat it;

Clothes i gat,

i gat it;

Cars i gat it, gat it

Anytin you want, baby gurl i can give you cuz i gat it, gat it

Yes i gat it, gat it

Timaya

House i gat it, gat it

Shoes i gat it, gat it (Egberi Popsi)

Money i gat it, gat it

Anytin you want say, anytin you want baby girl, I can give you o

Life anagaga 2x

Onyemuru na turn by turn

Life anagaga 3x

I dey strike dem like Otapiapia…

Soldier go soldier come 2x

Life anagaga 2x

Onyemuru na turn by turn

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder