Blow - Starboy, WizKid, Blaq Jerzee

Blow - Starboy, WizKid, Blaq Jerzee

Альбом
SoundMan Vol. 1
Год
2019
Язык
`Engelska`
Длительность
228120

Nedan finns texten till låten Blow , artist - Starboy, WizKid, Blaq Jerzee med översättning

Låttexten " Blow "

Originaltext med översättning

Blow

Starboy, WizKid, Blaq Jerzee

Oh yeah yeah yeah

Eehhh mo gbe o eee

(Blaq Jerzee on the beat) (chii)

For the girl for the girl dem

Bad man for the girl, for the dem

Are you fe-feeling feeling that

Release it

You have captured my heart o, baby o, ehh

Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh

Sey i must to shoot my shot o, baby o

Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)

Everyday with you, i dey sempe sempe

High me like i drink sapele water

Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke

We go run the matter inside the keke na pe-pe

Everyday with you, i dey sempe sempe

High me like i drink sapele water

Body come dey do me like kulu ke kulu ke ke

We go run the matter inside the keke na pe-pe

Yeah

Oya baby blow blow

Blow that your trumpet blow blow

Blow that your trumpet blow blow

Sample your trumpet blow blow o

Oya baby jo

Jo jo fun daddy yo yo

Jo jo like mummy

Jo fun alhaji oo

Baby make i yan you different tori

See the feeing you give me

My girl, e dey enter body oo

I beg you do me small small

I beg you do me no be rush

That girl baby blow blow blow

Oya baby blow blow

Blow blow fun daddy yo yo

Blow blow like mummy yo yo

Blow my cassava yo, wo wo

Oya baby blow blow

Blow blow like mummy yo yo

Blow blow daddy yo yo

Oh my baby blow blow blow

(release)

O ya baby sempe sempe

Blow me like you drink sapele water

Body come dey do me jeje je je

Run the matter inside the keke na pe-pe

O ya baby sempe sempe

Blow me like you drink sapele water

Body come dey do me jeje je je

Run the matter inside the keke na pe-pe

Yeah

Oya baby blow blow

Blow that your trumpet blow blow

Blow that your trumpet blow blow

Sample your trumpet blow blow o

Oya baby jo

Jo jo fun daddy yo yo

Jo jo like mummy

Jo fun alhaji oo

Say say

You have captured my heart o, baby o, ehh

Any time i move you dey hold me down o, baby o, yeahh

Sey i must to shoot my shot o, baby o

Maka Chukwu, I pray make e no over the bar (over the bar)

O ya baby sempe sempe

Blow me like you drink sapele water

Body come dey do me jeje je je

Run the matter inside the keke na pe-pe

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder