Funke - Spyro, Davido, Mayorkun

Funke - Spyro, Davido, Mayorkun

Год
2021
Язык
`Engelska`
Длительность
260100

Nedan finns texten till låten Funke , artist - Spyro, Davido, Mayorkun med översättning

Låttexten " Funke "

Originaltext med översättning

Funke

Spyro, Davido, Mayorkun

Ooh oh

Spyro

Funke Funke on ja mi lara je

The way you love me like

The way you treat me like

Apostle must hear of this

Sey you give me joy

Wey dem no fit stop

Our love e no go spoil

If to sey i be snake I’ll swallow

plenty money wey pass 36 milla for you.

Chei

And even if i fail jamb o i don’t care

Don’t mind as long as you dey there

Walahi

If you leave me I’ll die

Ko si ounje ninu pot o

And if you leave me na see wetin i go chop o

Walahi

If you leave me I’ll die

Ko si ounje ninu pot o

And if you leave me see na wetin i go chop o

No be sey Na my…

Kiss me kiss me yen yen baby kiss me

Can i come and do you eeehn baby do you ahn

If to sey i be snake I’ll swallow

plenty money wey pass 36 milla for you.

Chei

And even if i fail jamb o i don’t care

Don’t mind as long as you dey there

Walahi

If you leave me I’ll die

Ko si ounje ninu pot o

And if you leave me na see wetin i go chop o

Always loving you…

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder