Wonders - Shatta Wale, Olamide

Wonders - Shatta Wale, Olamide

Альбом
Reign
Год
2018
Язык
`Engelska`
Длительность
215090

Nedan finns texten till låten Wonders , artist - Shatta Wale, Olamide med översättning

Låttexten " Wonders "

Originaltext med översättning

Wonders

Shatta Wale, Olamide

Wonders, Wonders, Wonders

I say ego dey happen oo ey

Champion

Bado!

Shatta Wale!

Wonders, wonders

I say dem never see wonders

Wonders, wonders

Champion, wonders

Me first, me first

Who you dey compete?

Who cares?

I be dis, I be dat

Forget all of dem, dem be school girls

Naa Fofo, cream breast

If Shatta no dey, no press

Yes ebe your same padi, ebe your same natty

Dis no be new dress

Wonders, wonders

I say dem never see wonders

Wonders, wonders

Champion, wonders

Ay, wonders, wonders

I see no five, and you’re oldest

Champion world best, God’s plan awale follow first

Bidri, homie one dance

Omo ase wo, where the fuckers?

Wey dey sofi sela boti broadcast

Money kpe ne droboti podcast

Ama wo pi ni me me lose guard

Ama Ghana she dey shey booty pap

Shatta Wale, tuwale

Awolologom badda wale

At sixteen wetin wan stress

Mozi hustle bi de gon biti nineteen

Wode next year, wit ma tag team

Mokohob zab ni, mo dem Gbati

Wonders, wonders

I say dem never see wonders

Wonders, wonders

Champion, wonders

Wonders, wonders

I say dem never see wonders

Wonders, wonders

Champion, wonders

Militant, militant

Everybody know, Shatta Wale militant

Mi nuh wan kill ah man

Ah mi seh mi nuh wan kill ah man

Fi' show miracle, Hallelujah dis ah mi tabernacle

Show me money mek I show you vault

Show me love mek I show you God

Wonders, wonders

I say dem never see wonders

Wonders, wonders

Champion, wonders

Wonders, wonders

I say dem never see wonders

Wonders, wonders

Champion, wonders

Oya I wan dance, oya I wan dance

Big bobi and a big nyaash (nyaash, nyaash)

Oya big bobi and a big nyaash (aash, aash)

I be ashawo but I get class (class, class)

And I no dey worry cuz I get cash (cash, cash)

If you feel the rhythm oya follow match (match, match)

Wo dey play me like football match (match, match)

'cuz all my guys dem be bad guys (guys, guys)

When we go to Ghana we dey learn dance (dance, dance)

When we dey SA we dey press nyaash (nyaash, nyaash)

No dey joke with my numbers I know maths (maths, maths)

They dey want to speed but no gas (gas, gas)

Abeg chop this beat with cutlass (lass, lass)

Light skin wey dey inside show glass (glass, glass)

You no dey look face 'cuz of sunglasses (glasses, glasses)

But I know what goes when I come pass (pass, pass)

Girls in Accra too dey do dat thing (dat ting, dat ting)

Guys in Naija still like dat thing (dat ting, dat ting)

Boys in Tamale too dey do their thing (their ting, their ting)

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder