Wetin You Smoke - Prettyboy D-O, Olamide

Wetin You Smoke - Prettyboy D-O, Olamide

Год
2020
Язык
`Engelska`
Длительность
235610

Nedan finns texten till låten Wetin You Smoke , artist - Prettyboy D-O, Olamide med översättning

Låttexten " Wetin You Smoke "

Originaltext med översättning

Wetin You Smoke

Prettyboy D-O, Olamide

Baddo

Baddo

Baddo

PrettyBoy

Any man wey jump make them stand

Ang man wey stand make dey fall

Respect

(Olamide)

Chop them like high tension

Chop them like government dey chop pension

Yaay

(PrettyBoy)

If nothing dey for boys

No come yarn me breeze abeg

No bring yawa come my door

I get problems on my head

We just want the rabba

Bros our eyes dey red

Chop then smoke and ganja

It helps reduce the stress

(Olamide)

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Ibeshi

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Ibeshi

Shey you dey craze

Or you dey mad

Or you don take

Ibeshi

Shey you dey craze

Or you dey mad

Or you don take

Ibeshi

Ale o ro yan

Ake she surgeon

Ani silicon

Ale o ro yan

Ale o ro yan

Ake she surgeon

Ani silicon

Ale o ro yan

Yea

Mo wole mo nu monster mo fa leya

Sunday Oliseh before 99, 98

Tell me why dem dey hate

Allah ba mu sa’a I no wan debate

All these yeye boys wanna fuck with me

50 cent, dey no fit yung buck with me

What’s up with me?

Asking what’s up with me?

I’m the only one hot, there’s no topping me

I got the keys to the gate of the fucking game

PrettyBoy D-O no forget the name

We fit jump fence if they lock gate

Or I take my leg breakdown the gate

(PrettyBoy)

Regular

Nuh mi no regular

I talk true

Got no snakes in my circular

I get goons speed dial pon mi cellular

Back then I run jobs with my computer, computer

Nuh dey comprehend

The hunger, didn’t care about the consequence

It’s dangerous, this fast life dangerous

We japa Cos olopa came for us

Mi just want my gwalla

Bros my eye dey red

Always smoke my ganja

It helps me when I stress

(Olamide)

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Ibeshi

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Ibeshi

Shey you dey craze

Or you dey mad

Or you don take

Ibeshi

Shey you dey craze

Or you dey mad

Or you don take

Ibeshi

Ale o ro yan

Ake she surgeon

Ani silicon

Ale o ro yan

Ale o ro yan

Ake she surgeon

Ani silicon

Ale o ro yan

(PrettyBoy)

This one no be story story o

Way before the country turning on it own

I did some things that weren’t holy holy o

Before you judge me, know I just dey find money money o

PrettyBoy no dey here for your ceremony o

Light my kush then I pass it to Eni money o

When I started, swear I no get help from anybody o

Had to take it on the chest no time for story story o

Check now

Tinuke and folakemi o

Before they kiss a n, tell them play inna mani mo

Thankful for the money, I give God the glory o

Still remember all the nights wen we sleep for studio

(Olamide)

Make dem mezze, make dey mazzaya

Make dem no come here come dey falaya

If I say picker, you say papaya

Labaje jitan ama tamaya

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Ibeshi

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Wetin you smoke

Ibeshi

Shey you dey craze

Or you dey mad

Or you don take

Ibeshi

Shey you dey craze

Or you dey mad

Or you don take

Ibeshi

Ale o ro yan

Ake she surgeon

Ani silicon

Ale o ro yan

Ale o ro yan

Ake she surgeon

Ani silicon

Ale o ro yan

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder