Nedan finns texten till låten Baba God , artist - Peruzzi, Patoranking med översättning
Originaltext med översättning
Peruzzi, Patoranking
Santamara kura baba, ayy Baba
(Go)
Sai Baba
(Speroach Beatz)
Oh Baba, ayy Baba
Santaria baba, ria baba ayy
WhatYaSay
Strong grace and mercies
Ayy Baba
And anointin' oil combine
Santamara kura baba, ayy Baba
(Loose)
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So, everyday me I dey countin' my plus, no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus
For a long time you don cover me so (yea'-yeah)
They can’t touch me again
If no be you wey cover me so
Dem for don take me away
Man dem wey know me bfore
They don’t know me again
Thy don try but they can’t conquer the boy
They can’t hold me again
This love, there’s somethin' about it (I say me)
I can’t do without it (Baba, this love)
There’s somethin' about it (I say me, I say me)
I can’t do without it (this love)
There’s somethin' about it (somethin')
I can’t do without it (this love)
There’s somethin' about it (loose)
I can’t do without it
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So, everyday me I dey countin' my plus, no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So, everyday me I dey countin' my plus and I no minus
On my knee I dey cry to God (ayy Baba)
My God dey for my back and e no dey sleep
That’s why I (loose, santamara kura baba, ayy Baba)
WhaYaSay
E sure me die, e sure me die, e sure me die
As a ghetto man say I go wear suit and tie
E sure me die, e sure me die, e sure me die
Profitin' on my business and e go multiply
I just dey denge, I dey denge dey pose
Every button wey dem close, dem open
Sorry man if i no fit compose
I’m a top star, count me as one of those
And me say God willin', God willin', yeah
We never gonna stop winnin', stop winnin'
Forever chillin' and bubblin', bubblin'
From my heart, me say «this is what me pray everyday»
This love, there’s somethin' about it (I say me)
I can’t do without it (Baba, this love)
There’s somethin' about it (I say me, I say me)
I can’t do without it (this love)
There’s somethin' about it (somethin')
I can’t do without it (this love)
There’s somethin' about it
I can’t do without it
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey countin' my plus, no minus
Baba God
I say na you wey dey carry my cross
You talk say make I no hustle by force
So everyday me I dey countin' my plus and I no minus
Kprrr-ayy
Kprrr-ayy
Loose
Santamara kura baba, ayy Baba
Låtar på olika språk
Högkvalitativa översättningar till alla språk
Hitta texterna du behöver på några sekunder