Pesin - Olamide, Limerick

Pesin - Olamide, Limerick

Год
2017
Язык
`Engelska`
Длительность
237770

Nedan finns texten till låten Pesin , artist - Olamide, Limerick med översättning

Låttexten " Pesin "

Originaltext med översättning

Pesin

Olamide, Limerick

No need, I no sure say they go hear Pesin

And if I dey church, I no dey like share testi-mony

They fit go talk say make I help Pesin

Nowadays, nobody dey fit dey send Pesin (ehn?)

Round-about, beggars dey dey disrespect Pesin (yes!)

One minute, you go see say they dey beg Pesin

The next minute, omoh, they don begin dey shank Pesin

(oh my God!)

They must hear Pesin, they must hear Pesin

They must hear Pesin, they must hear Pesin (eeehhh! no be lie, they must hear

Pesin)

They must hear, ehn?

They must hear Pesin

(they must hear. they must hear Pesin)

They must hear, eeehhh!

They must hear Pesin (eeehhh!)

They must hear Pesin, they must hear Pesin

They must hear Pesin, they must hear Pesin

They must hear Pesin, they gats hear Pesin

They must hear Pesin, you have to hear Pesin

Now, listen.

Me, I no too sabi beg Pesin (never)

But at least, if I broke, I supposed tell Pesin (ehn-ehnn!)

Now, the problem for this country be say.

If you beg Pesin for money,

e go dey get this little self-esteem

Is that so?

True or False?

(true!)

No, no, no.

True or False naa?

Answer me, make I clear Pesin (true! true!

true!)

Why e be say Pesin no dey like dey hear Pesin?

(ehn?)

We no be deaf and dumb, but still we no dey hear Pesin (ehh!)

Okay, see!

E get this day when I go near Pesin (near Pesin)

Them be like two chick, the money with them girls plenty

Na only transport-fare I ask, shey I offend Pesin?

(ehh)

They want come finish me with question wey fit wreck Pesin

Them be like: «Hmmnn.

you don’t even care to greet

Where do you come from?

The South or the West, or East?

Abi na North?

The way you take dey here dey beg money

What is your name, age, and where do your parents live?»

Omoh.

Chai!

Before these people wreck Pesin

I ask my friend: «Guy, wetin I go tell them chick?»

You know wetin the idiot tell me?

(no, no, wetin?)

The idiot say him no be Mourinho, him no sabi defend Pesin (haha!)

Now, listen.

I don dey rap since the genesis (genesis)

Another rapper dey try catch up like nemesis (nemesis)

Na me be Don Dada here 'cause, I dey end Pesin (yes)

I no dey rap with one style, I get like ten techniques (yeba!)

I dey rap, I dey sing and I dey sell Pepsi (i dey sell Pepsi)

I dey sell Sim-card and I dey sell Chelsea (i dey sell Chelsea)

I don sell tire, things wey I sell plenty (ehn?)

Na small e remain, I suppose don begin sell Pesin (what?!)

Plus, I be hardcore rapper wey dey tear Pesin

And, all these commercial rappers, dey don dey vex Pesin

'cause, if I show for inside club, they shack Shekpe since

Commercial rappers go enter, dey order Hennessy

Aii, ah.

Fine girl, you no dey friend Pesin?

O nfi’mi se pasko, o tun wa denge si

You say my nose too big like I be Shrek Pesin

When you dey pass for my street, you no dey check Pesin?

Haba!

Calm down, no dey fear Pesin

I no be Ogbanje na, baby, near Pesin

All my goons on deck, we no go let Pesin

.

come disrespect you, or we go tear Pesin

.

dirty slap wey fit make PSP call Pesin

.

say: «Bros, you dey owe and you dey dull Pesin

No dey give us headache oh, panadol Pesin

.

make everybody smile jor, you no be sure Pesin»

Ehh!

Attention for Oga Pesin

Awon eyan B.I.G.

and 2Pac Pesin

Okay, my squad too lit, no wack Pesin

We dey bomb every site and we dey hack Pesin

Haha!

Wait first, make I remind Pesin

Make them no go dey think say I be one Pesin

Omo kan bii one million, I be mad Pesin

They say 'the good die young', me I be bad Pesin

Ahh!

Moët de Chandon, and the Dom Pérignon in

Kini mo se f’awon boys mehn?

Them be telling on me

They say I been with Kinta, I been with Kunte

I been with giga, kukuru ati Yetunde

They said I’m playing around, afi bii Diplo

They can’t touch me, I’m too hot, won ma ni wicklow

Baba, I get patience to give them sick flow and deep flows

To make them Pancake and Cheetos (ohh! ohh! ohh! ohh!)

I remember, when I get bar and I dey spend them gees (ehn?)

I turn coach so-tey, Me I come dey bench Pesin (yeba!)

I turn player and, na shege all these girls them see

Na me be the only player wey no dey wear jersey

Oh Lord, money higher than your self-esteem (Hunchman ohh!)

And, I dey sort bills even as the girls many (ehn?)

I bet you’ll never see a fella who could spend like me (ehn?)

Na so me dey take dey brag, until I learn lesson (learn lesson)

So, big shout-out to the guys wey dey rep Pesin

Gee-boys wey dey work, they no dey tell Pesin

Na the gbebo be say they no sabi help Pesin

Only thing wey they sabi, na to dey flex Pesin

But it’s all good, even as them no dey help Pesin

At least, they go flex Pesin till your head dirty

Eff Pesin, brain looking like a deaf Pesin

And at this point, omoh, them fit even sell Pesin, yeeh

They must hear Pesin.

They mu', They mu', They mu', They mu'

They’m-They'm, They must hear Pesin

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder