PonPon - Olamide, Fave

PonPon - Olamide, Fave

Год
2021
Язык
`Engelska`
Длительность
214640

Nedan finns texten till låten PonPon , artist - Olamide, Fave med översättning

Låttexten " PonPon "

Originaltext med översättning

PonPon

Olamide, Fave

La la la la

Body smoking like a sage it dey sweet my soul

And you give me no drama drama

That is why me i pin, me no lettin go

Omo lemme be your charger charger

Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer

Make I scatter your dadadada

Any time any day any minute any how

Yeah yeah

My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)

Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)

Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)

We go dey rack we go dey pam pam

Pam pam pam

Pam Pam Pam pam pam

Pam Pam Pam

Pam Pam Pam

I go do you wetin big Sean dey do jhene aiko

I be loving you crazy like I be psycho

The butterflis in your stomach no go fly go

Dem no go fit comot even if you do lipo

Girli you’re the officer, lock me up officer

Be a strict punisher, drag me like you do shisha

See ya fifty litre

Soft semovita

How the skin tight you dey wear take take dey fit am

You dey discombobulate me

With your figure 8

Omo i no dey exaggerate

The way that you’re rotating go dislocate all the bone weh dey for my waist

Body smoking like a sage it dey sweet my soul

And you give me no drama drama

That is why me i pin, me no lettin go

Omo lemme be your charger charger

Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer

Make I scatter your dadadada

Any time any day any minute any how

Yeah yeah

My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)

Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)

Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)

We go dey rack we go dey pam pam

Pam pam pam

Pam Pam Pam pam pam

Pam Pam Pam

Pam Pam Pam

I don’t want no drama

Let me be your boo

What are you into

You cause wahala when you walk into the room

I dey catchy flu

You’re my desire

My holy fire

You be like ini mani moo

You’re my desire and I don’t wanna let you go like

Pam Pam Pam Pam Pam Pam Pam

You’re the only one I swear

Pam Pam Pam Pam Pam Pam

And I will never let you go

La la la la

Body smoking like a sage it dey sweet my soul

And you give me no drama drama

That is why me i pin, me no lettin go

Omo lemme be your charger charger

Fi d winter fi d spring fi d fall fi d summer

Make I scatter your dadadada

Any time any day any minute any how

Yeah yeah

My baby dey Pon Pon (Pam pam Pam)

Body bad it dey Pon Pon (Pam pam Pam)

Ebelebe lebe pam pam (pam Pam Pam)

We go dey rack we go dey pam pam

Pam pam pam

Pam Pam Pam pam pam

Pam Pam Pam

Pam Pam Pam

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder