Dansaki - Olamide

Dansaki - Olamide

Год
2014
Язык
`turkiska`
Длительность
203660

Nedan finns texten till låten Dansaki , artist - Olamide med översättning

Låttexten " Dansaki "

Originaltext med översättning

Dansaki

Olamide

On the beat na 2kriss e

All the girls dem want to kiss e

Oya o na na na na na na

Sare wa gba banana

O ro ro ro ro ro ro

Α da da da da da da

I no fit lie o

Dansaki re

You carry body you fine o

Eh oh my boo

Dansaki re

Aponbepore baby hold me tight

Dansaki re

Naananananaa

Dansaki re

Naananananaa

Dansaki re

Heba

Wanna roll wanna roll wanna roll roll roooll eh

See that low waist so low low low looow

Ride me like e the horse wey dey Polo lo looo

See your front see your back i dey kololooo

I dey kololo

Chiwendu you are blowing my mind

See the way that wine oya press rewind… rewind

That wine, oya do that wine

Make you shack all of them wey dey weep on the line

Chidinma know, ki Yinka know, mi fe m’eran lawo ori mi ma lo

Baby i know say you wan roll

Why you dey dull oya baby go low

Eh

Oya o na na na na na na

Sare wa gba banana

O ro ro ro ro ro ro

Α da da da da da da

I no fit lie,

Dansaki re

You carry body you fine o

Eh oh my boo

Dansaki re

Aponbepore baby hold me tight

Dansaki re

Naananananaa

Dansaki re

Naananananaa

Dansaki re

Heba

Tell the girls wey dey show kan ye polowooo

When my girl put it down dem dey sorroooow

Zomana amina just dey kololooo

Fafer dey kudi dey baby molowooo

Baby molowo

Testing one two

I know you want to

Show me pepper what you gon’do

Please stop dreaming f’omi boju

Lets leave the dream ka jo sere moju

Oya o na na na na na na

Sare wa gba banana

O ro ro ro ro ro ro

Α da da da da da da

Oya o na na na na na na

Sare wa gba banana

O ro ro ro ro ro ro

Α da da da da da da

I no fit lie,

Dansaki re

You carry body you fine o

Eh oh my boo

Dansaki re

Aponbepore baby hold me tight

Dansaki re

Naananananaa

Dansaki re

Naananananaa

Dansaki re

Heba

Oya o na na na na na na

Dansaki re

Sare wa gba banana

Dansaki re

O ro ro ro ro ro ro

Α da da da da da da

Baby skilashi

2kriss

Olamide baddo

baddest hardest

bigbanks oshe

Shoutout to my ladies dem

All my london girls

Heba

Oya na,

ladies dem

All my yankee babes,

lagos babes

Thank you thank you

I love you all

You are too poposi poposi

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder