Mofo - Mayorkun, Patoranking

Mofo - Mayorkun, Patoranking

Год
2018
Язык
`Engelska`
Длительность
169430

Nedan finns texten till låten Mofo , artist - Mayorkun, Patoranking med översättning

Låttexten " Mofo "

Originaltext med översättning

Mofo

Mayorkun, Patoranking

Patoranking wey dey here

Fire fire fire dey here o

(Uch Uch Uch)

Shabalistica

She say she doesn’t care about the money

Like she only wanna gimme good lovin

She practically does everything for me

I never see this kind of girl before

Mofó o (mofó ooo e)

She sweeter than a sugar

Mofó o (mofó ooo e)

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come

Woman of mi dream, she no dey no pepper dem gang

All love life claim your man, whata bam

She pour inspiration to me every damn song

If me ever go round, she say she her go hang

The girl wanna love me, love me now

She say she her go love me now

Like pooom pooom pooom pooom pooom

The girl her love me too much, me na give a damn (Uuch)

Poom poom poom poom poom

Mayor of Lagos, work best pon this one (whatyasay)

Mofó o (mofó ooo e)

She sweeter than a sugar

Mofó o (mofó ooo e)

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come, come

She say call me when you need me I’ll come

She wanna buy me house for lekki (mofó)

She wanna buy me Maserati (mofó)

She go take me places wey I never been to

Something wey be sey na me suppose do

I no dey like lie sey I like am

I rub it on her face like a powder eh

Bad belle middle finger eh

Follow me sotey, then you follow me for twitter eh

Like pooom pooom pooom pooom pooom

The girl her love me too much, me na give a damn (Uuch)

Poom poom poom poom poom

Mayor of Lagos, work best pon this one (whatyasay)

Mofó o (mofó ooo e)

She sweeter than a sugar

Mofó o (mofó ooo e)

She say call me when you need me I’ll come, come

Hold you down, come, come

Hold you down, come, come

Hold you down…

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder