Believe - M.anifest, Kwesta, Mugeez

Believe - M.anifest, Kwesta, Mugeez

Год
2016
Язык
`Engelska`
Длительность
203220

Nedan finns texten till låten Believe , artist - M.anifest, Kwesta, Mugeez med översättning

Låttexten " Believe "

Originaltext med översättning

Believe

M.anifest, Kwesta, Mugeez

Uh, R2bees, Dɔdɔdɔtidɔ

Live your life mek i dey live my life

Today be your day wey tomorrow be my night

And even if you left everything go be right

I’m a bachelor for days wey the hustle a the wife

I claim the victory you dey bore that

But what’s a big tree to a small ax

Relax mek i pull my slacks up and bust one

Who Jah bless address as sir or boss man

Ei Judas, you dat?

Me kye wo kwakwa

I know my destiny certainly before the last supper

Forget dem boys they be ashaamia

Chickens in my coop, that’s Darko farms for ya

Them try bend me, I face my fate

If I be R2bees I refuse to break

Kaa wo ho, na san dan ho, ayɛ late

I’m not trying to be good I’m meant for great

E be some way when the house niggas have a field day

Yɛn pɛ kyem pɛ still we fit play

We dey pull crowds like JJ

This song go hit I won’t forget Mugeez when it’s pay day

You for believe in yourself oh boy

Sometimes you for burn the mosquito coil

Because dem go chop for your face dem go bite for your back

Chop for your case dem go mek you go lack

So many tings, so many tings

So many tings, we no dey talk many tings

You for believe in yourself oh boy

Sometimes you for burn the mosquito coil

Because dem go chop for your face dem go bite for your back

Chop for your case dem go mek you go lack

So many tings so many tings

Press and play we just dey watch many films

At some point this was hard to say

I’m the best in the game and but this ain’t time to play

I’m a god, okay?

Y’all my seeds, been waiting for you to grow since 2007 Arbor Days

Honestly, I ain’t worried bout where the game is

Just maybe where these lames is, with regards to this fame shit

And how it make your brain switch, 'til you forget which lane is

The right one and forget all it took to attain this

But then again you either down or you ain’t

Look at the feet of a man who claims to have traveled your lane

And if it got more sores than yours and more applauds than flaws

Then young boy you ain’t as wild as you say

Just make sure that you hold your own

Not gonna lie boy the road is long

I don’t suggest you should roll alone

Long as the convos move like a mobile phone, you gone

You for believe in yourself oh boy

Sometimes you for burn the mosquito coil

Because dem go chop for your face dem go bite for your back

Chop for your case dem go mek you go lack

So many tings, so many tings

So many tings, we no dey talk many tings

You for believe in yourself oh boy

Sometimes you for burn the mosquito coil

Because dem go chop for your face dem go bite for your back

Chop for your case dem go mek you go lack

So many tings, so many tings

Press and play we just dey watch many films

I no dey look wey ting another man dey do

Everything go follow, you for paddle your canoe

E no dey matter you no get chop, belly full

Nobody be nobody if dem say «who be you?»

I no dey look wey ting another man dey do

Everything go follow, you for paddle your canoe

E no dey matter you no get chop, belly full

Nobody be nobody if dem say «who be you?»

You for believe in yourself oh boy

Sometimes you for burn the mosquito coil

(Sometimes you for burn the mosquito coil)

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder