Revolution Sound - Kwesi Arthur

Revolution Sound - Kwesi Arthur

Год
2020
Язык
`Engelska`
Длительность
134520

Nedan finns texten till låten Revolution Sound , artist - Kwesi Arthur med översättning

Låttexten " Revolution Sound "

Originaltext med översättning

Revolution Sound

Kwesi Arthur

Weytin you go do when we come for you

Real bad men in designer suits

Fuck up my country, deprive the youth

Weytin we go do, weytin we go do

Ɛnkosi dabɛn nti dabɛn we jam

It’s a revolution sound

Everybody hurry hurry move to the ground

Weytin we go do, weytin we go do

My country dey bee but its fucked up

Plenty dey see but dey fear talk

Plenty dey talk no action

Ones with actions (turn me up) be criticized non-stop

Fri 2002 mate saa ɛbɛ yɛ yiɛ

2020 we dey it gets worse everyday

How make I vote when you all seem the same

Ghana we dey, we dey maintain

Why say them rich while the poor get poorer

Why all my brothers wan go live abroad

Tell me what go happen if them see how we bore

Take it to the streets, take it to them all

Weytin you go do when we come for you

Real bad men in designer suits

Fuck up my country, deprive the youth

Weytin we go do, weytin we go do

Ɛnkosi dabɛn nti dabɛn we jam

It’s a revolution sound

Everybody hurry hurry move to the ground

Weytin we go do, weytin we go do

Me nana sɛ junior ɛnka politics

Sisi wai yɛ nation building (check it)

Them take we for fools

We’re set up to lose

Me I for refuse, I dey owe it to all my children

I be just another coward if I backdown

I for use my voice while I’m up now

V8 with sirens speeding

Apemfoɔ te okada so they’re bleeding

Do you see the suffering?

Do you have a soul?

Blood in the streets

Do you see the roads?

Schools under trees the kiddies no dey mow

ɔman no sɛe a, me I no get nowhere go

Sika tɔ wo nsa mu a, na ɛkɔ

Chaley bye later

If I paid for it, is it still a favour?

Import biribiara even toilet paper

If you go talk you go turn hater

I know what them no wan make you hear

I know what them no wan make you see

Me country no ɛda dwamu wey them dey sell

What a national catastrophe

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder