Oluwa Burna - Burna Boy

Oluwa Burna - Burna Boy

Альбом
On a Spaceship
Год
2015
Язык
`Engelska`
Длительность
179530

Nedan finns texten till låten Oluwa Burna , artist - Burna Boy med översättning

Låttexten " Oluwa Burna "

Originaltext med översättning

Oluwa Burna

Burna Boy

She be yi mon lo be o

Emi o lo be o

She be yi mon lo be o

Emi o lo be o

Make i introduce

To the people wey wan make i lose

Cause oluwa burna too dey talk e truth

And e don reach stage wey some people want to prosecute

Wan press me make i turn mute

Wetin you go do

Make i ask you if to say na you

If you try to put your leg inside my shoe

You go see say e no easy to do wetin i dey do

i no dey

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo as e don happen

If you feeling guilty pray make the song slap you

I don dey hear many things wey i no gbadu

Make i tell you to echo my love na so

Oooooh no be to dey shout

Is the living testimony me dey talk about

Until you see am with eye you go dey doubt

No be everything you go see wey you go yarn

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo wetin dey happen wetin dey sup

Everybody wan talk

Wetin dey shele, wetin you talk

Emi no mo tan so o

Omo tan gbo

If you dey for party play my gbedu non stop

Whether you like it or not, I go dey here very long

Na the gbedu for the street awon temi wan jooo

Won ni oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

Oluwa burna no get e comma

Ara kuni mi sho gbo

Oluwa burna titi a corner

Ara kuni mi sho gbo mi

He no dey suffer he go discover

Mo ni ara kuni mi sho gbo

Wetin person go do wey tey no go watch him talk about

Wetin person go do wey tey no go watch him talk about

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

Ma lo be

My brother no go there o

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder