Odogwu - Burna Boy

Odogwu - Burna Boy

Год
2020
Язык
`Engelska`
Длительность
185940

Nedan finns texten till låten Odogwu , artist - Burna Boy med översättning

Låttexten " Odogwu "

Originaltext med översättning

Odogwu

Burna Boy

Make I remind you as e dey go

Bounce to the sound

When I bounce with the doe

Serve yourself na the matter we dey do

Omo you dey slow

Move make I move

I go slide

Then you go sink like a boat

Me I just dey laugh like say life is a joke

I like Igbo girls

Wey dey clean

Wey dey cook

If their boyfriend no get money then they can’t cope

Kuronbe

When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)

And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)

And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh

Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)

Oh my God

What a symphony

Ahan

So tell me

What has gotten into me?

I step in real ride

Pull up in a Bentley

And with the

The diamond shinning on every ring you see

Lights on

Lights on

I be commodore

The girls dem

Dem want to touch pon my kponornor

And if you nor get work you be jantara

Abegi

So make you go sit down for one corner

You con dey border me

I go need my apology

You know I wanna see

All the fine girls wey dey totori

Make I kolobi

Hmmm

When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)

And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)

And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh

Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)

Say na who they draw the map eho (Odogwu)

You are looking at the champion (Odogwu)

Where they girls na shaky nyansh eho (Odogwu)

Wey the person, wey the cash e ooo (Odogwu)

Aje aje kekele (Odogwu)

Aje aje kekele (Odogwu)

Aje aje kekele (Odogwu)

Champion

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder