Don Gorgon - Burna Boy

Don Gorgon - Burna Boy

Год
2014
Язык
`Engelska`
Длительность
220870

Nedan finns texten till låten Don Gorgon , artist - Burna Boy med översättning

Låttexten " Don Gorgon "

Originaltext med översättning

Don Gorgon

Burna Boy

Ohhh… God

Ohhh God

(Freestyle)

I’ve been looking I’ve been searching

Mana hustle mana working

But I be ordinary person

Wetin you see na God blessing

Uh uh, owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meee…

Uh uh, owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meee…

Uh, Duro na je n fa’gbo tan

Oya mo ti fa’gbo tan

Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean

Say I don come to cause commotion

Burna boy don blow like explosion

Hey, me I dey wreck igboro gan

Na me dey make igboro kolo gan

Hey, lo n’temi mi tele won

Oluwa Burna born new gbege won

BRIDGE

Check and balance

I know say if I start am na them go palantia

Them dey halla my name from here to Canada

Give them something wey long wey bend like panana

Oye gbe tan o, oya sun gbalaja

I’ve been looking I’ve been searching

Mana hustle mana working

But I be ordinary person

Wetin you see na God blessing

Uh uh, owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meee…

Uh uh, owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meee…

Mana get grinding

Girla enjoy me

So that all the rhythm at your shows headline me

Errbody wan sign me, nobody can find me

Mana bad man FBI can’t find me

Moon time me look clean and shining

Me forget the time but me rolex remind me

Real bad man them form baghdad behind me

Focus on the matter no more bad designing

Hey, to all my niggas and guys wey getting money ori e wo’le

Sup our niggas and guys to n getting money ori e wo’le (2ce)

I’ve been looking I’ve been searching

Mana hustle mana working

But I be ordinary person

Wetin you see na God blessing

Uh uh, owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meee…

Uh uh, owu no be small thing

Suffer na long thing

God no go gree that one for meee…

BRIDGE

Check and balance

I know say if I start am na them go palantia

Them dey halla my name from here to Canada

Give them something wey long wey bend like panana

BRIDGE

Check and balance

I know say if I start am na them go palantia

Them dey halla my name from here to Canada

Give them something wey long wey bend like panana

Oya gbe tan o, oya sun gbalaja

Spellz

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder