Vision 2020 Remix - Bella Shmurda, Olamide

Vision 2020 Remix - Bella Shmurda, Olamide

Год
2022
Язык
`Engelska`
Длительность
221860

Nedan finns texten till låten Vision 2020 Remix , artist - Bella Shmurda, Olamide med översättning

Låttexten " Vision 2020 Remix "

Originaltext med översättning

Vision 2020 Remix

Bella Shmurda, Olamide

Bella Shurmda yee

(Ye ye yee)

ID CABASA, ye ye ye

Ghetto where we hustle

Vision 2020

Our government dem promise

You know say boys go chop everyday we scamming

Hmm… all night no sleeping

Mo ya wo lowo lati

I go Alaba I buy lappy

Hustle for 6 months I nor get money

Shout to my niggas wey dey sub for me

A problem shared is a problem solved

So I tell my nigga so we get them solved

So we get them solved

So we get them solved

A problem shared is a problem solved

So I tell my nigga so we get them solved

So we get them solved

So we get them solved

Mama call me say chinedu is balling

What are you doing son you are dulling

4 years in LASU is really nothing

Better get that money son we are staving

Omotena tell me say she don get belle

My man papa must to nor hear

I’ve been thinking ooo

I’ve been thinking ooo

I’ve been thinking

No way

Just want to see my friends in that Range Rover

When I pull up in that phantom tell bitches game over

Popping pills in a penthouse

Chilling on that cold night

Sukura like as she watch the poco dance ahan

She in love with that lifestyle

Bella Shmurda

Everyday me ganja

Everyday me ganja ye ye

Ghetto where we hustle

Vision 2020

Our government dem promise

You know say boys go chop everyday we scamming

Hmm… all night no sleeping

Mo ya wo lowo lati

I go Alaba I buy lappy

Hustle for 6 months I nor get money

Shout to my niggas wey dey sub for me

A problem shared is a problem solved

So I tell my nigga

So we get them solved

So we get them solved

So we get them solved

A problem shared is a problem solved

So I tell my nigga

So we get them solved

So we get them solved

So we get them solved

Ye moti suffer

Moti jiya bi ti diya

Motun shaase ni madel kin le rowo di e

Abo lo ja si

Walahi I dey tell

Ti lion ba gbe ina wo ju mi

Moma dare

Moma dare

Oloun mo ma dare

Mo ti loose mummy daddy

Ewo ju mi eje

Ewo ju mi eje

Ejo ta la se

Kilagbe

Kilaju

Tori a wan kan ta ma je now

People dey tell me now

I too dey braga

I dey cut like dagger

Life a na Gaga

Ogologo

Oma kana like ogbonna

For winter or summer

Mnmarama no slow down

Won ko nipe mon para noni

Fira re sinu bata mi

Without money

No tissue paper ta ti ama fi Tamba ta ba sheew

No soap to wash school uniform

Ina ku

Ama gbawe moju

Ama jeba ta be ji

Ilekun ile oro oun seun firigbo si

Ti igara bata ba duro

Iyen ko le dabo se

That why I’m out here with my brothers hustling

Yee

Hustle till the top

Won fe le mi ba

Won ro bo oma re mi aluko but emi ko

I thank God

I nor fall

I stand tall

Bo badoo

Bella Shmurda

Awon omo tan so

Yee

Aje wole mi aje

Owo wole mi owo

Ire wole mi ire

Ola wole mi ola

Yee

Aje wole mi aje

Owo wole mi owo

Ire wole mi ire

Aje wole mi aje

Bella Shmurda yee ghetto boy

Baddosneh ghetto boy

Aremo Gucci ghetto boy

Pocolee ghetto boy

Chris yaks ghetto boy

Ojosneh ghetto boy

Lasuijay ghetto boy

Ye ye ye ye ye yeye

2+ miljoner sångtexter

Låtar på olika språk

Översättningar

Högkvalitativa översättningar till alla språk

Snabbsökning

Hitta texterna du behöver på några sekunder